DJ Neptune – Halima ft Timi Martins & SHON

0
DJ Neptune – Amin Ft. Reehaa & Kabusa Choir

DJ Neptune, a Nigerian singer-songwriter, has returned with a brand new single called “Halima”.

The song “Halima” is a fantastic track that should be on your playlist. However, it serves as DJ Neptune’s most recent single for the year 2025.

The song also contains vocals from outstanding musicians Timi Martins and SHON.

Enjoy!

DJ Neptune Halima Lyrics:
Intro:

Greatness!
Timbum with the melody
DJ Neptune.

Verse:

Girl na you wey Dey capture
All my body and my soul
Mio gbomo wa
But na you I carry go
Oh my lord
I for like to let you know
Ain’t no games
No be inimanimo
When I see I Dey star struck
I Dey feel am for my bones
Step inna the place
All the mandem say hello
No pressure
I for like to let you know
Ain’t no games
No be inimanimo

Pre Chorus:

She light me up like sativa
Leave am
Girl You controlling my inner
Halima
Girl You Dey burst up my liver
Liver
She Dey call me her leader
Halima

Chorus:

I’m confused to what you can do
Just tell me wetin you wan do
I’m right here just let me run through to you, to you

I’m confused to what you can do
Just tell me wetin you wan do
I’m right here just let me run through to you, to you

Verse:

Omoge shey you wan dey whine me ni
Fine Mimi
Girl you gat it all even for dying minute
And you say it all with a smile baby
Oh no
You fit take a pose
And if you want to try for me
Relax for me
Cause you say it with a smile baby
And know you got it all even for dying minute
Girly say you know

Pre Chorus:

She light me up like sativa
Tiva
Girl You controlling my inner
Halima
You Dey burst up my liver
Liver
She Dey call me her leader
Halima
Oh my lord oh yeh

Chorus:

I’m confused to what you can do
Just tell me wetin you wan do
I’m right here just let me run through to you

I’m confused to what you can do
Just tell me wetin you wan do
I’m right here just let me run through to you
You know say

Outro:

Greatness!
DJ Neptune
Soundz of Neptune

DOWNLOAD MP3

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *