DJ Neptune – Money I Get Ft LAZ & Dera
DJ Neptune, a Nigerian singer-songwriter and music artist, has released a new track named “Money I Get”.
The well-enchanted song is DJ Neptune’s newest release this year, following previously released tracks.
Furthermore, the outstanding 2025 album has award-winning artists LAZ and Dera, who share some steamy verses.
Listen, download, and leave your opinions below.
DJ Neptune Money I Get Lyrics:
Intro:
Greatness!
Timbun with the melody
DJ Neptune
Hit me!
Verse:
Orama babe
Baby stay tonight no leaving me
Na emergency
I go come your place make you give me
Kiss with Hennessy
Make you tell me the things wey go cool my mind, no dey tension me
Ooo
See I go salute ololoo
I go buy rololo
In a brand new rololo
Naw déjà vu ololo
They never knew ololo
What I can do ololo
I stay true ololo
my dreams come through ololo
Chorus:
Pounds I get
Money I get
Girls dem come
Cus na me dem target
you come my way I go chop you
Spage
Things I do
You will Neva forget
Pounds I get
Money I get
Girls dem come
Cus na me dem target
you come my way I go chop you
Spage
Things I do
You will Neva forget
Verse:
Bia bia bia bia bia
Nwata Amaka Nwata bu kpa sugar
All my children you go be the mother
Tell your mama make you tell your papa
Give love sound
Give me more
Give me more make me want some
Anything wey you want I go lunch am
In the morning or in the night oh
I go want you more, want you more
Pounds I get
Money I get
Girls dem come
Cus na me dem target
you come my way I go chop you
Spage
Things I do
You will Neva forget
Pounds I get
Money I get
Girls dem come
Cus na me dem target
you come my way I go chop you
Spage
Things I do
You will Neva forget
Pre Chorus:
Girl I want you to so so make you so so mi so so
Make I spray you some pounds make I fly you to London
Baby girl lifestyle promise you I no go fail
Calm down make I burst you wotowoto
Shey na cash I go give you wotowoto
Like a one man murder Gbos
Chorus:
Pounds I get
Money I get
Girls dem come
Cus na me dem target
you come my way I go chop you
Spage
Things I do
You will Neva forget
Pounds I get
Money I get
Girls dem come
Cus na me dem target
you come my way I go chop you
Spage
Things I do
You will Neva forget