DJ Neptune – Taliban ft Kojo Blak
DJ Neptune, a brilliant Nigerian singer-songwriter, has released a new single named “Taliban”.
The well-enchanted song is DJ Neptune’s newest release this year, following previously released tracks.
Furthermore, the stunning track includes award-winning music singer KOJO BLAK, who delivers an incredible verse.
Enjoy!
DJ Neptune Taliban Lyrics:
Intro:
Greatness!
DJ Neptune
Hit me
Verse:
I be bado
call me Rambo
emi Dragon
C7 Ronaldo
beg your pardon
no dey fumble
money full my lambo
fashion Raman Jago
Pre Chorus:
I dey for jungle
know sey I be Terror
try me na error
Una no dey fear God
them dey call war
know sey I be Terror
try me na error
shey you no dey fear God
Chorus:
Taliban
I’m a Taliban
Verified oh
Taliban
I’m a Taliban
Verified oh
Verse:
them know
them no fit carry my load
na me dey hold remote
non of them fit decode
For my zone
Popo no fit assault
all of them go comport
make them shut up their mouth
Pre Chorus:
I dey for jungle
know sey I be Terror
try me na error
Una no dey fear God
them dey call war
know sey I be Terror
try me na error
shey you no dey fear God
Chorus:
Taliban
I’m a Taliban
Verified oh
Taliban
I’m a Taliban
Verified oh
Outro:
Greatness
Taliban
Neptune
I’m a Taliban
Greatness
Taliban
Kojo Blak
I’m a Taliban