Davido – Fem MP3 DOWNLOAD
- Artist: Davido
- Genre: Afrobeat
- Released: 2020
- Duration: 3 minutes
Nigerian international superstar, Davido begins work on their upcoming project with a new single titled ‘Fem’ which was previously perceived as ‘Para.’
The new entry ‘Fem’ serves as the Davido’s first official single for the year, the song is part of this forthcoming album ‘A Better Time‘.
Finally, the visuals have been shot and should be available anytime from now, don’t sleep on it.
Listen below and enjoy!
Download and stream Davido – Fem below..
Verse 1
E be like you don dey talk too much
Small talk you don dey talk who talk
Fem (Baddest)
Oboy you don dey doo too much
Small talk you don dey look who talk
Fem (And di baddest)
Person wey dey find the pitty
Omo no dey give me itty bitty
Just call me, you wan know 30bg
You go know 30bg when you see 30bg
You wey dey find the pitty
Odogwu say we like to party
Just call me, you wan know 30bg
You go know 30bg when you see 30bgPre-Chorus
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Make una tell am to call me
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uhChorus
Why them don dey para, para, para?
Para for me
Why everybody don dey para, para, para?
Para for me
Why them don dey para, para, para?
Para for me
Nawa 30bg we go para, para, para
Thеm go para for youVerse 2
Before the, bеfore the matter get serious
Before the whole matter gets dangerous
You need to make sure you don’t stay too much
‘Cause if you say too much, I fit to rup un on you
You see seh I get fans wey dey para gan
You see seh my own G pass G-Wagon
My nigga, I set trains, no tweet starter
I get men, I no dey gather boys
I dey live my life, man dey turn am to suit onsite
When me say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind
Live my life, man dey turn am to suit onsite
When me say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mindPre-Chorus
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Make una tell am to call me
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uhChorus
Why them don dey para, para, para?
Para for me
Why everybody don dey para, para, para?
Para for me
Para, para, para
Para for meOutro
Not she killing this one
Good Jam yeah..?
Let us know what you think in the comment section.